Mercy Aigbe lands in another fresh trouble with Funsho Adeoti

Funsho Adeoti,Adekaz first wife has raised fresh allegations against actress Mercy Aigbe, for reportedly celebrating her son, Juwon’s 10th birthday in her husband’s house.

Funsho Adeoti claimed Mercy Aigbe was trying all possible means to get her attention which she was not ready to give. She further stated that her separation from her husband, Adekaz, was his loss, not hers.

Sharing these details on Instagram, Gist Lover warned Mercy Aigbe to stop taunting her rival; instead, she should have celebrated her son’s birthday in her or her ex-husband’s house.

Gist Lover wrote on Instagram: Hello tueh tueh , Otun ti zeh oooo, GLB Nation, be like that day wey mercy come enter dm tell us say she no go disturb the first wife again , be like Na chair wey nor get leg she put us on ooo, this chat uploaded is between Asiwaju and one of her friend , the first wife( Asiwaju couture ) talk say mercy still Dey do the pepper them ooo, say but now Na low key say she Dey run from Vawulence Nation make them no drag am like I pass my neigbour Nisan generator t was revealed in the chat say mercy carry her pikin,niwon come the house wey Asiwaju and him wife build , say Na the house them mark the boy birthday say she come begin post am for WhatsApp Dey pepper them, say she no gree post am for instagram make another bottle for no hit am unexpectedly this drama ever going to end ???? This is why I advise people , stay your lane , leave people husband , because this wahala Na for life ooooo Ehi wey Dey fo jagaban sef don go beg Cynthia for back lowkey 😂😂when that one don drag am go court for US and them declare Ehi wanted as she no show up for court , them don go settle am lowkey because how you go Dey go court ontop prick wey you don leave ,Duro no Dey reign again for Ehi side Na just management them Dey use Duro do now, if you see them post picture together Na damage control because Aunty Ehi don catch another fish , Na every 3market days that one Dey fall in love back to mercy ore Larrit matter

wetin una think,who go help us settle this matter like this ??? Mercy Shebi you get house and mr Bagrand(gentry) get house too, carry Juwon go there now come in peace oooo, GLB Nation, wetin una think ? This matter don turn yam pepper scatter scatter ooo, shey Na like this we go Dey settle fight every 3 market days ?😂😂Igi ewedu oni wo pawa ooooo

Newzcruise

Newzcruise

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Posts

Entertainment

I Choose Me” – Peggy Ovire Reacts After Frederick Leonard Speaks on Happiness

Nollywood actress Peggy Ovire has seemingly responded to remarks by her husband, Frederick Leonard, about finding happiness. Leonard had, while marking his birthday, stated that he had “come into his own,” discovered something new, and was now happier than ever — a comment that sparked reactions online. In what appears to be a subtle response, […]

Read More
Entertainment

Birthday : Alli celebrates Oloye Shina Alabi, hails dedication to party ideals

Senator (Dr) Sharafadeen Alli (APC–Oyo South) has congratulated Oloye Shina Alabi, a prominent APC chieftain in Oyo State and Renewed Hope Ambassador for Ibadan North Local Government, on the occasion of his birthday. Senator Alli in a statement he personally signed and made available to newsmen on Wednesday, described the celebrant as a loyal party […]

Read More
Entertainment

18,000 participants expected at 2026 World Egungun Festival – Oyo Govt

.Says cultural tourism bringing positive attention to stateThe Oyo State government has announced that over 18,000 participants and notable dignitaries are set to attend and participate actively in the 2026 World Egungun Festival.Commissioner for Culture and Tourism, Dr Wasiu Olatunbosun, stated this recently, when he addressed a press conference ahead of the festival, noting that […]

Read More